Delicious Food

Dem say better food
na money kill am!

Wetin Dey?
Shey we be scam?

Nooo! See ehh,
Omo! Our food na die

You fit ask about us for Area, Na we sure pass. Even Iya Fatty for pepsi know us wella. For this cooking mata, na we be chairman. No be say na mouth, We be boss!!

Do Amebo!
Our Services

Wetin we dey do?

Sharp Chaow

Our food sweet no be lie, if you taste am and I lie, come collect. Them say better food, na money kill am, but we dey tell you say even with small money, peson whe sabi cook better food go still cook better food. your money back.

Small chop-chop

Them say na small chop chop them dey use cool temper before real food show, Our chop chop sweet pass some real food self.

Mad delivery

Anytime, Anywhere whe Sapa want try show face small likethis, just hala us, we don shop for your domot now now!

App

Our App is Available

You fit download our Apps too for both Android and Iphone